Ah ah
Yea yea
W
Emezzy
It ain’t easy
Are they mad
They must be mad
Let’s go
Cos if I die today, nobody go die with me…..oloun maje o
If I go broke today, I
won’t ever hear my phone ring
Oloun maje o
I no send nobody
Imma keep doing my
thing
And if you feeling me
now then lemme hear you sing
Ma jaiye orimi eh
Ma jaiye orimi eh
Ma jaiye orimi eh
Mi o mo eyin ola o
Ma jaiye orimi eh
Ma jaiye orimi eh
Ma jaiye orimi eh
O d’ola ki’le to mo
VERSE 1:
Them dey ask me
How much money you dey
carry
You don old na
When you go marry
You sure say na you wey
sing jasi
And you sabi rap abi
See gobe
Is everything cool with
Emezy
Everything cool with
you and Wizzy
I dey work dem dey talk
but I won’t stop cos I got
Na baba God say so, no
be my fault
Mo ma ra motor….of
course
Baba ti fimi sipo…of
course
Ma jaiye orimi
Esu ole mu mi…lailai
Ma sori re
Jen r’owo e loke
Cos if I die today, nobody go die with me…..oloun maje o
If I go broke today, I
won’t ever hear my phone ring
Oloun maje o
I no send nobody
Imma keep doing my
thing
And if you feeling me
now then lemme hear you sing
Ma jaiye orimi eh
Ma jaiye orimi eh
Ma jaiye orimi eh
Mi o mo eyin ola o
Ma jaiye orimi eh
Ma jaiye orimi eh
Ma jaiye orimi eh
O d’ola ki’le to mo Chai,
see the comment
For your mind now you
think sey you get talent
Shey na only you wey
dem go give endorsement
I dey flex dem dey vex
but I no send them….no send them
Oh eh
Enemies can’t stop me
no way
In the club, I dey pop
I dey throw-way
Make dem yarn make dem
talk I will never ever stop cos I got
Too much money lapo
No be my fault
Na baba God say so
No be my fault
Mo ma ra motor….of
course
Baba ti fimi sipo…..of
course
Ma jaiye orimi
Esu ole mu mi
Ma sori re
Jen r’owo e loke
Cos if I die today, nobody go die with me…..oloun maje o
If I go broke today, I
won’t ever hear my phone ring
Oloun maje o
I no send nobody
Imma keep doing my
thing
And if you feeling me
now then lemme hear you sing
Ma jaiye orimi eh
Ma jaiye orimi eh
Ma jaiye orimi eh
Mi o mo eyin ola o
Ma jaiye orimi eh
Ma jaiye orimi eh
Ma jaiye orimi eh
O d’ola ki’le to mo
I know some people just
love to dey hate me
I seen they comments on
Linda Ikeji
I know some people love
to dey under-rate me
There’s no mistaking,
I’m elevating
If they could kill
Jesus and he was perfect
Say what they want
about me cos I’m worth less
So when they put you to
the test just do your best
And let God do the rest
and enemies stress
I’m a living witness,
I’m the proof
Nothing is impossible
and that’s the truth
You can achieve if you
plan to
If I can make it mehn
you can too
They say my skin no
fresh e gats be bleach
They say I really no fine omo na film trick
I don dey puff up I’m
getting too much cake
And I got a big head,
I’m blessed with too much brain Ma jaiye orimi eh
Ma jaiye orimi eh
Ma jaiye orimi eh
Mi o mo eyin ola o
Ma jaiye orimi eh
Ma jaiye orimi eh
Ma jaiye orimi eh
O d’ola ki’le to mo
nice one
ReplyDeleteLove dis song,,,tnx fo helpin wit d lyrics
ReplyDeleteMy Song of the moment...
ReplyDelete